Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 'E too late for anyone to try use judiciary to narrow Nigeria multi-party democratic space' - NDC challenge ruling wey nullify registration

  2. 'To start akara business no cost plenty money' - Nigerians dey divided ova First Lady Remi Tinubu comments

  3. State Police go be di solution to Nigeria insecurity wahala?

  4. How two buildings collapse for Lagos and Rivers states within 24 hours trap and kpai pipo

  5. How State Police go work for Nigeria

  6. Wetin be di role of govnors, how state police go take work for Nigeria

  7. Families of Kenya Gen Z protest victims gather outside parliament despite heavy police deployment for Nairobi

  8. Second batch of Nigerians return from South Africa ahead of June 30 anti-immigration protest

  9. Anti-migrant protesters say June 30 deadline for migrants to comot for South Africa still stand

  10. Nigerian Senate pass bill to establish state police

  11. Sowore go remain for prison as court fix date for ruling on bench warrant

  12. NDLEA bust anoda multi-billion naira meth lab for Nigeria, gbab Mexicans and Nigerians

  13. Police react to tori say bandits relocate kidnapped victims from Oyo to Kaduna, as Makinde declare curfew

  14. 'Dem say dem go do house to house search' - Nigerians cry out ahead of June 30 for migrants to comot for South Africa

  15. Ghana hold England to scoreless draw for World Cup Group L game

  16. All di charges against Omoyele Sowore wey court don remand for prison

  17. 'Tins dey happun for football wey you no fit control' - Thomas Partey tok ahead of clash wit England

  18. Wetin we know about IED explosion for Lagos market

  19. Twin brothers marry identical twin sisters for ogbonge Nigerian joint wedding

  20. Wetin happun to me na global disgrace – Emeka Ike react to INEC data leak