You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Popular Ghana Prophet ElBernard say e go 'stop' public preaching afta im give prophecy wey fail

  2. Attack wey kill ova 150 pipo for Yelwata – Court send suspects to prison afta dem plead not guilty

  3. Nigerians mourn death of fast-rising singer Nanyah wey snakebite kpai

  4. 'Why we say Nigerian Muslims no go accept election results under Amupitan as Inec chairman' - Supreme Council for Shari'ah in Nigeria

  5. Ex-Ghana vice president Bawumia win opposition NPP presidential primaries ahead of 2028 polls

  6. Offa residents count losses one month afta US airstrikes

  7. E good for heart, dey help brain function and oda health benefits of banana

  8. Trial of ex-Nigerian petroleum minister Alison-Madueke

  9. Who be Stanley Amandi and why military pipo hold am

  10. Music legend Fela Kuti na di first African wey go collect Grammys Lifetime Achievement Award

  11. 'We go investigate to know know weda na AI' - Military tok about wanted Ipob fighter 'Gentle De Yahoo' wey re-appear for video

  12. Ex-Nigerian oil minister no take bribes from industry insiders, Alison-Madueke lawyer tell court

  13. 'E really dey tough' - Anthony Joshua tok for tribute to friends wey die for accident

  14. Wetin you need to sabi about Melania Trump documentary wey South African company comot from theater

  15. 'I dey lose millions of naira evriday' - Trader tok how shutdown of Onitsha market dey affect business

  16. 'University students gatz declare status or forgo UTME registration' - Jamb

  17. Nigeria coup plotters and wetin later happun to dem

  18. Why authorities issue popular streamer IshowSpeed wit Ghanaian passport afta 20-nation Africa tour

  19. Turkey to train Nigeria Special Forces against Boko Haram and oda highlights of President Tinubu visit to di kontri

  20. Ex-Nigeria oil minister for bribery trial spend £2m for Harrods, court hear