You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. How Ghana authorities dey gbab syndicates wey dey lure Nigerians to di kontri for scamming jobs

  2. How Nigerian students fit qualify for federal govment PTDF scholarship wey go send dem abroad

  3. Mike Ozekhome: Why Nigeria govment dey sue di ogbonge lawyer for court?

  4. 'If you no do gra-gra sometimes, dem no go hear you' - Olu of Warri tok about di suffering for Itsekiri land

  5. Family wey jaguda pipo wipe out for Kano, police arrest three suspects

  6. Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn

  7. 7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?

  8. Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die

  9. Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment

  10. Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals

  11. US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term

  12. US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris

  13. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  14. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  15. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  16. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  17. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  18. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  19. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  20. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?