Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Reactions as Nigeria govment comot compulsory Mathematics for Arts students to enta university

  2. Bayelsa State govnor Diri resign from PDP

  3. Nigeria don qualify for World Cup 2026?

  4. Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick

  5. How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup

  6. See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup

    Group C table

    Wia dis foto come from, Getty Images

    Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.

    All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.

    Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.

    Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.

    Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.

    Skip Instagram post
    Allow Instagram content?

    Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of Instagram post

  7. Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas

  8. Ghana govment slap two ex-National Service officers wit $54m stealing, money laundering and financial loss charges

  9. Madagascar President Rajoelina don run comot from di kontri but e no gree resign

  10. Six tins we learn as Ghana qualify for dia fifth World Cup

  11. Wetin Herbert Macaulay do bifor Tinubu pardon am?

  12. 'Wetin I want di world to know about northern Nigeria' - Tobe Ugeh

  13. Popular Evangelist Dr Uma Ukpai don die at 80

  14. Asuu strike: Why University lecturers for Nigeria dey down tool

  15. Ghana qualify for 2026 Fifa World Cup

  16. President Tinubu pardon Maryam Sanda wey court sentence to death for killing her husband - Odas wey dey di list

  17. Eight health benefits of groundnut

  18. Super Eagles beat Lesotho 2:1 but e dey enough to qualify dem?

  19. 'I get like 60 rejections wen I first start to write novel'

  20. Wetin Herbert Macaulay, Mamman Vatsa, Farouk Lawan do wey make Tinubu grant dem pardon?