Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 'I no follow dem dey do corruption' - Sowore

  2. 'You fit be yoursef for world wey full of hate'

  3. ‘Influencing no be joke, na real work’ - Tomike Adeoye

  4. Nigerian Bar Association call on govment to rescue member and her sister wey gunmen kidnap

  5. Between Dangote Refinery and Pengassan - wetin dey cause dia gbas-gbos as association declare strike

  6. End Period poverty wey still dey affect many Nigerian women and schoolgirls - sabi pipo

  7. Ex-Oyo State govnor Rashidi Ladoja become 44th Olubadan of Ibadanland

  8. Court overrule Nnamdi Kanu no-case submission, delay im transfer request to National Hospital

  9. 'I want make I reach heaven make dem tell me say na seven billion souls you win for us' - Tomike Adeoye

  10. Japan cancel home town for Nigerians and oda Africans

  11. FBI place $10,000 bounty on Nigerian man wey dey wanted for bank fraud

  12. French Navy seize almost 10 tons of cocaine worth ova $600 million for West African coast

  13. $13 million fundraising for National Library – wetin to sabi about Nigeria First Lady plan

  14. 'I be 100 per cent Naija' - French-Lebanese lady tok how she grow inside Nigeria culture

  15. Which part of di Nigerian constitution National Assembly dey review wey get 86 bills?

  16. Senator Natasha return to office afta six months suspension from Senate

  17. Natsha Akpoti-Uduaghan trial: Court adjourn mata sake of 'procedural issues' wit charges

  18. European-American University deny say dem award music star Dauda Kahutu Rarara honorary doctorate degree

  19. Five health benefit of lemon

  20. 'Me and Wike don bury di hatchet' - Fubara tok for state broadcast as e resume work