BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
India 'cockroach' protesters call off strike as education minister Pradhan resign
Dharmendra Pradhan resign afta weeks of protests ova exam paper leaks and testing irregularities.
Why Trump sama Nigeria, South Africa and odas wit fresh tariffs - full list of countries
Imposed citing forced labour concerns, di levies dey replace one temporary global duty dem introduce afta US Supreme Court strike down tariffs for February.
Nigeria university expel students ova accuse of gay practice
Di management of Confluence University of Science and Technology approve di expulsion of two students on top accuse say dem be gay
Creation of four new Army Divisions fit change Nigeria fight against terrorism?
President Bola Tinubu approve make Nigerian Army expand from eight divisions to 12 divisions.
Fotos of how wildfires dey burn across France and Spain as ova 260,000 pipo run for safety
Wildfires don continue to rage for France and Spain, as authorities don evacuate hundreds of thousands of pipo from dia homes.
South African court stop process to impeach President Ramaphosa
President Cyril Ramaphosa bin approach di court to stop di impeachment process against am.
Court sentence suspects for Oriire school kidnap to life imprisonment
Dia sentencing dey come few days afta Nigeria govment sama 10 count charges for dia head.
Trump Hail Tinubu - But how well Nigeria military don do for dia fight against terror?
Di Nigeria army don record some ogbonge success for dia anti-terror campaign since di US military joinbody wit dem from late 2025.
Why two Ghanaians petition ICC to investigate xenophobic attacks for South Africa
Two Ghanaians want International Criminal Court (ICC) to investigate xenophobic attacks for South Africa wey be "crime against humanity".
Nigerian Army announce killing of Boko Haram chief photographer, oda members
Nigerian Army don confirm say dem kill Abu Salim al-Barnawi, one notorious Boko Haram/ISWAP raid commander wey later bicom chief photographer and propaganda operative, during one failed terrorist attack for military location last week.
Special Tori
How online restaurant scammers dey dupe pipo for Ghana and tips to stay safe
Online restaurant scammers dupe pipo of almost $26k in six months as Ghana authorities begin clampdown. Dem also give tips to avoid scammers.
Nigeria govment soft loans fit solve di kontri unemployment challenges?
According to di Nigeria Bureau of Statistics, Nigeria youth unemployment rate for 2025 bin dey 5.34%, 0.25% increase from 2024. Dem neva release data for 2026.
'Wetin be dia Crime?': BBC visit Iran school wia air strike kill 120 children
Nearly five months on, grief still dey raw as a teacher and a mother recall di horror of di attack for Minab.
More money for Wafcon winner, Afcon 2027 plans - Caf President Patrice Motsepe give update
Motsepe tok say di increase show Caf plan to further grow di tournament, afta dem already change di competition from evri two years to evri four years.
Why TikTokers dey enta gbege as Ghana dey pursue 'offensive and abusive content' online
Ghana authorities dey track down and prosecute content creators and oda pipo wey dey use dia platforms for abusive and offensive content and hate speech.
'Employ mostly South African citizens or permanent residents' - South Africa tell employers under new scheme
According to di document , di employer, investor oda buisnesses wey becom members of dis program go qualify for priority processing of dia visa applications sake of say dia requiremments and supporting documents don reduce.
African leaders sign $25bn Nigeria-Morocco Atlantic Gas Pipeline - wetin e mean
Di construction dey expected to begin for 2028 wit total estimated cost of $25 billion (£19 billion).
Why boat accidents still dey happun for Nigeria?
Hundreds of pipo dey die evri year for Nigeria sake of boat accidents yet, notin dey change.
'I dey depressed' - Chidimma Adetshina react as deportation case for South Africa kontinu
Although dem born am for Soweto, her parents no be South African citizens, di Home Affairs tok.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.



















































