Nigeria, Morocco, South Africa, 13 oda kontris battle for Women Africa Cup of Nations trophy

Women celebrate as dem lift trophy

Wia dis foto come from, ABDEL MAJID BZIOUAT/AFP via Getty Images

Published
Read am in 4 mins

Action dey go on for di 2026 Women Africa Cup of Nations and Nigeria Super Falcons dey among di kontris wey dey compete.

Infact, Nigeria na di defending champions and dem dey hope to win dia 11th record title.

Dis battle no go easy as oda kontris like South Africa, Zambia, Ghana, Ivory Coast, Cameroon, Senegal and odas dey wait for dem for junction.

First timers, Cape Verde and Malawi dey also raise dia head for di tournament wey go also serve as di qualifier for di 2027 Womens World Cup wey go happun for Brazil.

Host kontri Morocco na one of di kontris wey dey hope to snatch di cup from Nigeria Super Falcons hand dis time.

For di 2024 edition wey dem play for Morocco last year. Di Atlas Lionesses reach di final but Nigeria beat dem 3-2 to win dia 20th record title.

Nigeria Super Falcons vs di Teranga Lionesses of Senegal afta one international friendly on 5 June, 2026 for Ogun State, South - West Nigeria. Nigeria beat Senegal 2-1 for di match.

Wia dis foto come from, Adekunle Ajayi/NurPhoto via Getty Images)

Wetin we call dis foto, Nigeria Super Falcons vs di Teranga Lionesses of Senegal afta one international friendly on 5 June, 2026 for Ogun State, South - West Nigeria. Nigeria beat Senegal 2-1 for di match

Match Results

Di tournament wey officially open on Sunday 26 July, 2026 start wih ogbonge action afta host kontri Morocco sama Kenya 4-0

For di second match of di night Algeria also beat Senegal for di Olumpic Stadium, Rabat.

Wafcon fixtures and results

Sunday, 26 July

Morocco 4 - 0Kenya

Algeria Senegal, Olympic Stadium, Rabat, (17:00 GMT)

Monday 27 July

South Africa vs Tanzania

Ivory Coast vs Burkina Faso

Tuesday 28 July

Zambia vs Egypt

Nigeria vs Malawi

Wednesday, 29 July

Ghana vs Cape Verde

Cameroon vs Mali

Thursday, 30 July

Senegal vs Kenya

Morocco vs Algeria

Friday, 31 July

South Africa vs Ivory Coast

Burkina Faso vs Tanzania

Saturday, 1 August

Egypt vs Malawi

Nigeria vs Zambia

Sunday, 2 August

Ghana vs Cameroon

Mali vs Cape Verde

Monday, 3 August

Group A: Senegal v Morocco, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)

Group A: Kenya v Algeria, Olympic Stadium, (20:00 GMT)

Tuesday, 4 August

Burkina Faso v South Africa, Moulay Rachid Stadium, (20:00 GMT)

Tanzania v Ivory Coast, Larbi Zaouli Stadium, (20:00 GMT)

Wednesday, 5 August

Egypt v Nigeria, Olympic Stadium, (20:00 GMT)

Malawi v Zambia, Al Medina Stadium, (20:00 GMT)

Thursday, 6 August

Mali v Ghana, Moulay Rachid Stadium, (20:00 GMT)

Cape Verde v Cameroon, Larbi Zaouli Stadium, (20:00 GMT)

Wafcon 2026 quarter-finals

Saturday, 8 August

QF 2: Winner Group B v Second Place Group A, Moulay Rachid Stadium, (17:00 GMT)

QF 1: Winner Group A v Second Place Group B, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)

Sunday, 9 August

QF 4: Winner Group D v Second Place Group C, Larbi Zaouli Stadium, (17:00 GMT)

QF 3: Winner Group C v Second Place Group D, Al Medina Stadium, (20:00 GMT)

Wafcon 2026 semi-finals

Wednesday, 12 August

SF2: Winner QF2 v Winner QF3, Olympic Stadium, (17:00 GMT)

SF1: Winner QF1 v Winner QF4, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)

Third place play-off

Saturday, 15 August

Loser SF1 v Loser SF2, Olympic Stadium, (17:00 GMT)

Wafcon 2026 final

Sunday, 16 August

Winner SF1 v Winner SF2, Moulay Hassan Stadium or Prince Moulay Abdellah Stadium, Rabat, (19:00 GMT)